+44(0) 1234 567 890 info@domainname.com

Sunday, October 18, 2015

Former #Minister of Edukassan don Peme


Ao Una dey? e pain me sey na bad tori na em kom carri me kom today. Were the bad thin for appen? Na Owo oh, for Ondo state. na dere one of our old dayz minister for this country kom Peme. Chai! the mata tie me oh. Mr Olaiya Oni die today for Federal Medical Centre (FMC) Owo, na former minister of Edukassn
No comments

Thursday, October 8, 2015

Wetin dz Mama (Tiwa Savage) dey do among all dz dem boyz?

Photos: Tiwa Savage hangs out with 'her boys'

Abeg. make unna help me ask sey dz mama safe for were she dey sow? na only she for dem boyz wey reach about 852*** i just dey joke ni. I sight oga Korede too. unna see am for dere?. anoda foto dey down oh.....



No comments

Dem awa senator come dey put codition join d screening wey dem wan do for dem d minister wy dem nominate


 Make unna read dz one for english d way dem take rite am for madam lindablog. Oya!
"#aswedeynakam #makeunadeyreadam

The senate at today's plenary session resolved that all ministerial nominees must have the endorsement of 2 senators from their state before they could be granted a pass during their screening.

Chairman of the Senate ad hoc committee on Media and Publicity, Dino Melaye who announced the new conditions today, said the upper legislative arm will also adopt other constitutional provisions and conventions for screening nominees.



He said the Senate would also apply Section 147 of the Nigerian constitution which states that a ministerial nominee must be an indigene of one of the 36 states of the federation, before that person can be screened.

Melaye however did not state what will be the outcome if a ministerial nominee fails to get the support of 2 senators from their state of origin. It appears former River state governor, Rotimi Amaechi may be having a tough time at the senate with this new condition as all 3 PDP senators from his state have expressed their opposition against his nomination.

In a related development, some of the minsiterial nominees have reported to the Nigeria Police Headquarters for profiling as directed by President Buhari. Those that have reported so far includes former Lagos state governor Babatunde Fashola, Audu Ogbe, Chris Ngige, Udoma Udo Udoma and Abubakar Malami.
No comments

Ebola don land Nigeria oh...na Calabar e pass enter

 
My People!!! Before i continue i go first talk dz one; make we dey take careful now oh, dem sey ebola don enter our country again oh. Although dem tell us sey make we no worry sey everything dey under control.
For the meeting wey dem do dz evening for calabar Cross River the Chairman of Medical Advisory Committee of the hospital, Dr. Queeneth Kalu talk am sey necessari step na eh dem don take to make sure sey the people wey touch the person wey die for calarbar teaching hospital for Wednesday 07-10-2015 for the symptoms of ebola na eh dem don put for quarantine (away from others) to care for dem make d virus no come spread kill everybody finish. Make una read wettin d madam wey be d chairman talk for down
She said the blood samples have been sent to the Ebola Diagnosing Centre in Benin Edo State for proper diagnosis.

“On Wednesday, 7th October, 2015, we managed a patient who presented with symptoms mimicking viral hemorrhage (Ebola Virus) and have decided to take the necessary measures” she said
She come talk sey
those who have been quarantined include the nurses who attended to the patient and those who came in contact with him before his death. She also stated that the National Centre for Disease Control, Federal Ministry of Health, The Cross River State Government, Calabar Municipality, and the Department of State Security Services, DSS have all been informed of the development.
No comments

Dr Congo flog we People for 2:0 (Nigeria) for the fwendly wey dem Just play finish


After Nigeria Finish dem match today with dem rival DR Congo, no be small thing oh as our boys chopam come back house for 2Powerfull goals against 0 (2:0).      Na diz one come make we people come dey vex give oga Olishe sey na inm cause am as him porsue Eyinama commot as our captain. If you see wetin people dey talk for twitter no be seresere oh see am for yourself for down here.....
No comments