Former #Minister of Edukassan don Peme
Ao Una dey? e pain me sey na bad tori na em kom carri me kom today. Were the bad thin for appen? Na Owo oh, for Ondo state. na dere one of our old dayz minister for this country kom Peme. Chai! the mata tie me oh. Mr Olaiya Oni die today for Federal Medical Centre (FMC) Owo, na former minister of Edukassn
0 comments:
Post a Comment