Oga Mikel share dem him twins pikin, come dey hala sey he mzz dem
Oga Mikel Share diz d foto wey dey up dere for diz efening...Ehya! d guy mzz dem his pikin. but as una know naa... The guy go hustle make dem the pikin future fit gud. O boy! doze pikin fyn sha. I lie?
0 comments:
Post a Comment