+44(0) 1234 567 890 info@domainname.com

Thursday, October 8, 2015

Ebola don land Nigeria oh...na Calabar e pass enter

5:00 PM

Share it Please
 
My People!!! Before i continue i go first talk dz one; make we dey take careful now oh, dem sey ebola don enter our country again oh. Although dem tell us sey make we no worry sey everything dey under control.
For the meeting wey dem do dz evening for calabar Cross River the Chairman of Medical Advisory Committee of the hospital, Dr. Queeneth Kalu talk am sey necessari step na eh dem don take to make sure sey the people wey touch the person wey die for calarbar teaching hospital for Wednesday 07-10-2015 for the symptoms of ebola na eh dem don put for quarantine (away from others) to care for dem make d virus no come spread kill everybody finish. Make una read wettin d madam wey be d chairman talk for down
She said the blood samples have been sent to the Ebola Diagnosing Centre in Benin Edo State for proper diagnosis.

“On Wednesday, 7th October, 2015, we managed a patient who presented with symptoms mimicking viral hemorrhage (Ebola Virus) and have decided to take the necessary measures” she said
She come talk sey
those who have been quarantined include the nurses who attended to the patient and those who came in contact with him before his death. She also stated that the National Centre for Disease Control, Federal Ministry of Health, The Cross River State Government, Calabar Municipality, and the Department of State Security Services, DSS have all been informed of the development.

0 comments:

Post a Comment