After Nigeria Finish dem match today with dem rival DR Congo, no be small thing oh as our boys chopam come back house for 2Powerfull goals against 0 (2:0). Na diz one come make we people come dey vex give oga Olishe sey na inm cause am as him porsue Eyinama commot as our captain. If you see wetin people dey talk for twitter no be seresere oh see am for yourself for down here.....











0 comments:
Post a Comment